LAGBAJA! na common man dey do common man pass
na common man dey do common man pass
before before we dey shout say... na military na military
now wey na civilian government...
no be our people dey inside?
from councillor to president
abi na foreigner dey for there?
no be your family dey for there?
no be your friend dey for there?
let us tell ourselves the bitter truth
until we comot the unGodliness wey dey our soul
dis place no go better lailai
leader, follower... the same the same
before before we dey shout say... na military na military
now wey na civilian government...
no be our people dey inside?
from councillor to president
abi na foreigner dey for there?
no be your family dey for there?
no be your friend dey for there?
let us tell ourselves the bitter truth
until we comot the unGodliness wey dey our soul
dis place no go better lailai
leader, follower... the same the same

Comments
Post a Comment